On this day - 3 years ago... Burna Boy stepped onto the stage at London Stadium and made history as the first African artist to headline a stadium in the UK ๐ฅ
If I go collect my voters card na tinubu I wan vote give for second term, cause people wey vote for him for hin first term don do their own me sef wan use evil repay evil I go vote make Tinubu enter again make all of us gather suffer till our last breath, una think say you mad ni