@Palermo_seun@Nationbankfc Back to sender Oga how na u said the country ifs working wetin u dey send back to sender? Make Nigeria wey tinubu make good happen to u and your family
@SenRemiTinubu Children’s day and we’ve children captured and are being maltreated in the bush due to your family wickedness wetin una see for this country if the country fail una go live am alone no wahala