@Merrymen1029887 @regularrector_ @naijaconfra Lmao I don over do my findings nobody knows Wating them dey call Mahpite for the whole ishara REMO ooo sorry
@naijaconfra I’m very very sure this one no be cult matter I fit bet anything on this ajeh na robbery e go be they too dey Robb people’s for that ago side these days
@Swizzijay@uncunnybirds@Blueblood5798@naijaconfra Shut up lie lie stop the lies na elye full everywhere for lekki to Ajeh to Epe and na them Dey always beg for money and rob people’s i know u be Elye na why u dey lie tho lol
@DevilsEye88 @PolitkzFutbol @naijaconfra Guy why you dey lie on top Taiwo wey no sabi anything stop being foolish on NC Pf try to get a job you useless jobless lair
@Adaqg4z@RemmyIdan@naijaconfra You are very big fool you no get eye to read or you lack understanding mumu they say Elye first kill Ayes unprovoked and Ayes retaliate back and you still go further to blame only Ayes you are just a mf 🤡 🤡
@chubthang@naijaconfra Them say Viki and BF dey fight you dey mention Ayes name omoh some of una really lack wisdom, knowledge and understanding ooo and na jealousy dey worry you clown 🤡 🤡🤡