@JiddaGram Omo dem dey use every artist for naija compare Wizkid..wetin dey happen..omah lay fans,kiss Daniel fans,asake fans,rema fans,and all sort..dem wan kpia big wiz with standards like dis o๐ฅต
@jennAnn1964@felix23619@Myuseonlyy Tubaba, Psquare and D'banj wey no get any Grammy nominations nkor..dem no be legend again.. outsiders una too Mumu ๐คง