@CfcEnzoFc@blackebony28 No one hate him lil boy, he made an idiotic statement and VDM addressed it, VDM wey dey addressed the federal government and dem dey responded in 24 hours who come be wizzy? Dey play
@duchteddybear@Ajayimavis101@bigswankky VDM wey dey call the full government out and dem answer him real quick ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ na him go fear wizzy wey dey sample peoples songs? Wizzy is not original ๐ฏ facts truth. FCs donโt like truth and he dey pain dem enter brain๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ. Dem go come make noise๐คฃ๐คฃ๐คฃ
@japh_man@wizkidayo Who is talking about awards, essence, bla bla just few years after?? . Fela created genre called Afrobeats decades ago and still banging, will forever bangs thatโs so iconic