OUT NOW! I LOVE YOU BECAUSEโค๏ธ๐ซถ๐พ
I love you because you no dey post fight
You no go drag me online at night
If wahala dey, you face me direct
No drama, just respect
I love you because you fit vex for me
But you no go use insult text
You think first before you speak
That one no be sign say you weak
๐Link ๐๐ฝ https://t.co/YeULagVnpk