@nikzee21@dattriumph All this nonsense wey you write use your hand delete ham
Music award
Certified song
Streams
Monthly listeners
Unit sales
And more over na your mumu idol ft America artist pass, he just too mumu
Again use your hand delete all this nonsense
@hybridheloo@EzeUdo02@JAY5OFX_II@burnaboy Kese outstream love and bundle by bundle for outside stream even piece of my heart finish the werey and you dey hear dey talk nonsense help yourself πππ
@Pauline1318957@SpecialLfc@be_like_destiny πππππππ omo una mumu for this side ooo πππππ when essence get 3 million streams out of 278 million una say wizkid nor get fans for nigeria πππ fool diddys πππ