@OurFavOnlineDoc Na the werey wey dey beg for moni be dis abi.π€‘π€‘π€‘π€‘
Entitlement raised to power 100.
She Neva ready jare.
Anyways, yorubas say wetin I no go like as millionaire, na from pauper stage I go reject am. πππ
@MTNNG , @GloWorld , @AirtelNigeria, all the data bonuses you give us, can't you move the time a little bit forward?
If you're giving us data bonuses that can only be used from 12am to 5 am, are you keeping us healthier by keeping us awake to be able to use the data bonuses?