@Konamipikin8 AI nah less
The tempo is different bro
PvP dey difficult
Buh if AI tok say you go loss...infact make AI collect 3 red cards you go still lose
🚨🎖️| ÚLTIMA HORA: El #FCBarcelona y el Arsenal FC ya han intercambiado los documentos del acuerdo por Gabriel Jesús. La operación se cerrará por 10M€ fijos + 4M€ en variables, además de una cláusula del 20% sobre una futura venta. [@FabrizioRomano]
@WehereB Ah Jeez....Nunez wey no sabi where post dey
Anyway everyone has their own way of playing
I barely cross
My koller is just useless even my drogba i depend only on his physical contact
Buh to be fair,Rooney is way better than Nunez
Even Alhaji Diouf is better