@Najvibez01 Brrr, this ones are ritualist not Yahoo boys brrr, stop saying shit, Yahoo get logic, even if nah content, people wey dey make the narrative be like nah Yahoo boys no get sense at all, nah so yahoo be, those people are ritualist not yahoo boys
@Neconigeria@Neconigeria abeg make Una release results abeg ๐๐๐๐
Your own no go spoil
Been looking for admission since 3 years now, make Una please
@lilmolly234 @rxchxrdszn By fire by force, Una go hear my song
I go come, hold your mama for her Polo for her adieu papa polo
I go burst her bolo
Wetin you dey think tho