@Mii_racle_ The person wey be dey drive you before nko? Wetin happen to the former driver? Make we for know before person put leg for wetin go kpef ham🤤
@Nig_Farmer Like I was a chronic gambler 2years ago that any small change I see like this boom I don enter betting shop with the mindset of using #100 to win millions, I believe when he starts to believe he can make the millions without betting he will surely get over it
@Badmus_Uthmaan @Nig_Farmer Like I was a chronic gambler 2years ago that any small change I see like this boom I don enter betting shop with the mindset of using #100 to win millions, I believe when he starts to believe he can make the millions without betting he will surely get over it
@PulseSportsNG I'm a Chelsea fan and I do like all clubs that win even when deep down I did want them to lose so my club can surpass them but I won't hate no club with passion cos I no know where head dey carry me go tomorrow make hatred no go make me lose opportunity mbok☺️
@yabaleftonline If I look ham well before taking garri e resemble tripe but if I take my garri finish e dey resemble my towel wey I dey use since secondary school☺️