@Billy656R@Ebuka1015@naijaconfra Run na water ππππ after church dem go useless follow every Corner, na why Egede dey lite them back and front
@DevilsEye88@Deluxekids_TM@naijaconfra Check history you go know say na because we no Dey quick play hit again, na una wan dey draw our leg come out, just like aye Dey draw map leg out come everytime, one day order go come and you know say GP is rugged