@midey_16 DEM DEY SEND AM TO ME.
I GREE SAY I DEY TALK MUCH.
NASO I TALK TILL I LOCK YOUR BOY AND I DEY VERY SATISFIED.
E DON TEY WEY UNA BANTER FOR HERE WITH EACH OTHER. 😂😭🍾🔥🔥🔥
failed engineering, advised to transfer but i dropped out, taught myself music production for a year, then reapplied to uni to study architecture.
i was dead broke, people whine me gan, dad had stage 5 kidney disease in year 1, i buried my mom last month.
my defense is aug 5.