How it Started vs How it's going
The way the country take dey go right now. E come be like say na all man for him self or na only who hold bar 💰 well well na him go fit help pesin.
Wey You!!
No be senior kill Papa. If junior get money, make e bury am oh!!
Thread⬇️

Say something nice and complimentary to a stranger on the bus, put a smile on someone's face no matter how minute what you do to achieve that, may seem.
Ultimately, let's all look inward and help out in the little way(s) that we can.
God help us all!
#realitycheck