Many of you want great relationships but all you want to do is take.
There’s nothing great that comes out of always taking. Even friendships but you want life long partners while being a leach.
If you like stay online and let people deceive you that you are some sort of prize that no one can get tired of.
I dey go Ikorodu from Ajah with ferry, na so I jam my old time school mate. She be one of the finest girls back then for secondary school, but she no gree date boys shakara too much 😂.
Fast forward to now, na wrapper and matching Ankara with Alfa husband. Omo, she come dey look like person wey senior me 3x 😭.
I no fit call her, shame no gree make she call me too. Me wey popular for Badore ferry, dem just dey shout “Starboy!” while she just dey look me as I dey remit for boys 😂😂.
We gather beat thief e reach my turn thief dey tell me say him don mark my face 😂🤦♂️
na once I start to beg community chairman make we k!ll am e no gree😂😭
Boys man😂 this friend of mine got married last weekend, he hasn’t posted anything about the wedding, not himself nor the bride, guess who just posted Iraola?😂😂