@Aduradara61049 Life no suppose hard nah!๐ ๐
Clearly you both interests doesnโt align & he quietly left to avoid r*pe wahala! Fair enough if you ask me.๐คท๐พโโ๏ธ
There are still men out there for you who doesnโt want to have sex but donโt generalize men maโam
Imagine if Covid-19 happened in 2024,with the way Nigerians like to take advantage of everything? I bet they wonโt even sell a single nose mask of N200 for nothing less than 3/4k using the excuse of fuel don cost & dollar don rise. ๐คฆ๐พโโ๏ธ
E get where u go fake ur life reach ehn, even u by yourself go start to dey miss how peaceful ur life been dey before u start to dey fake am. Cus mehn it actually takes a whole lot of lies & actings to look like u hv it all put together but you actually donโt. ๐
Plenty of una wey think say una be introvert are really not, na now wey small money enter my hand i know say i be baba outsiderโฆ. Wo! owo daaaa!( money is good)
Ehmm who is there? Waiterrrrr !! Omo yi da.?
Nigerian government & Nigerians be like toxic relationship. U know that thing where the abused is most times obsessed with their abusers ?
The abused: (Nigerians)
The abuser: (Nig govt)
Nigerians are so obsessed with toxic leaders.๐ค๐พ๐ค๐พ๐คฆ๐พโโ๏ธ