@MasterBolaji If no be say u be slave, u dey side person wey say him health care sector don improve but him still dey travel abroad for treatment… lol 😂
@aniky_bee Iya yen a je iwo na, He go touch u soon then you will understand the mandates you are standing on is also depending on France health care bcz he neglected the one in his own country.
Rufai staying fit to continue to put them under pressure, Africa has everything we need to grow but bad leadership has put us into retrogression for more than 60 years of independence.
I might stop watching Naija news if Rufai leave broadcasting today because no body will be there to hold them accountable in the hole of Nigeria broadcasting bcz they have all been bought.
@OgarEmmaOwogeka@OlayinkaLere@ARISEtv Una wey dey support APC, na when una pikin grow up wey dem no see any infrastructural standard for naija una go understand say we can’t continue to rub politicians back for more than 65 years.
@OlayinkaLere Rufai is turning the media space around, Gone are those days wey politicians go dey thief money dem go still dey fear to ask them questions.. go channels go meet Seun if u need person wey go dey rub una ego.
@sureBigbro@woye1@TrackaNG Na una wey be banger boys dey spoil this country pass bcz if someone wants to initiate change that your family will benefit from you will still block it with propaganda.
#BTC possible short setup, If price take out the buyers from the extreme low before going to entry then the setup will be more stronger, regardless am still watching closely.