you dey use 17, i dey use android
you dey streak lifestyle, i dey streak garri
you dey private uni, i dey federal uni
but anytime wey you wan borrow money na my side you go first look. god go punish you
My naija traders
All your naija payment methods don dey ground now. You fit dey buy your challenge and also dey cash out as e dey hot.
I go pick 500 naija traders wey don get account with funding pips. Dash them 1k instant account each.