#KukereMkpo
Greetings with Red oil n bread π
Base on #FamilyTuesday
Wetin be the major reason
Wey some ladies dey marry der papa mate...?
Nah money abi pressureπ
Join @itybase x @RealBishopKP
1:30pm - 3:00pm
Listen live: https://t.co/APUu4rD64F
#Planet101FM
Greetings my contri pepo.. Na #KUKEREMKPO be this with @RealBishopKP x @itybase
The yan wey trowa water for ground todayπΈ
Nah about single mothers ooh among small small girls for 9jaπ³π¬
Nah their parentsπ¨βπ¨βπ¦ fault abi nah society push dem π’
Advice both??π€
#Akwaibom@33π