@General_Somto So na there you wan go find out if them get pvc, king of kings make them show you their pvc. It’s sad how you all fuck with Christianity, go mosque if you want me to take you serious
@goa_nation1@OneJoblessBoy Wetin I wan dey listen to sabi girl no too like talk do? Yo you guys are doing well and I am happy for you but it’s not gonna be in my playlist. It’s not a big deal, I am too masculine to dey sing hot body or whatever
@AdeyanjuSegun20@instablog9ja Oga I dey relationship, you can’t come to my place without informing me! You can’t call me more than twice, if I no pick text me whatever you want to communicate.
@IamKennedyJr@CaptainArinze No use this brain cross road oh! So airport that’s a normal thing for transportation outside countries is what seem so much to you?