@davido At this point I feel like Davido is just a drama guy….since he dropped his floppy album his just jumping from one saga to another…..from disrespecting politicians to saying shit about WC…. His fans need to tell him to stop all this childish!
@Oluwamomi_ This is what Ruben Amorim ask for Maino. Are u people clown….. the same Maino that cook Manchester city midfielder,Arsenal, Chelsea and Liverpool in premier league?
The same friendly match wey una Dey hype Amorim na en e collect 3-0 for Chelsea hand ohh
@thethygerhmself@UtdCitypriest The same players wey en use for Manchester United wey en no fit win back to back Carick use bring result back to back also becoming the best manager of 2026 manager…..
@Driplikewealth When Amorim was playing draw back to back we no see u here when Chelsea give ham woto woto una no get anything good to say about Amorim football until wen e reach Man U all of a sudden no b Amorim problem na the players no gree to adapt to his style….it is well….