@ashantewa1@Josiah_Joe_Jr@Proper9jaboy If you know any household for Nigeria wey no know wati be block out and generator then name them. No be say na ur reality either. You just dey assume
@Cleverson_Nedu@SoTruth1@OutMessi_ Messi is blessed with it. They are both talented and both train on a daily. Ronaldo wanted the life Messi has right now way more than Messi ever does. To me I just believe that Messi is blessed with it.
@findthatcoin@ola_skate@91gunwild@Iceprincezamani Fool, and you even more foolish to think everyone smokes. So cause you dey write pidin make you no be underage ? Post ur picture if this person wey dey talk pass 26 years make I bend.
@brow49016@ChuksEricE Just read Wati you wrote and ask yourself Wati you dey talk sef?
Nollywood don blind una Brain. Imagine Wati person dey suggest for homicide case for 2026 βΉοΈ
@findthatcoin@ola_skate@91gunwild@Iceprincezamani Lol internet na enabler shall. You are probably under age. To come X dey try flex say you be nonchalant man to women na small pikin doings. When i finished school na primary or secondary you go still dey by then.
@findthatcoin@ola_skate@91gunwild@Iceprincezamani Post ur picture make we see the nonchalant king wey no dey spend money for pussy lol π
Wati even be nonchalant king sef? This nonchalant word no go rest for Nigerians mouth lol
@KiingDru@ritchie_pro@ejykmykel1 My bro dem go too wear you slaps. π
Especially if na where people no dey dem for stop you. Dem fit even later shoot you sef π