@thomasNIsankara@naijaconfra U Dey reason like obonte, TA no fit do SZ anything bcos SZ Dey under Z. This days self nah SZ Dey deliver for TAโฆ for matter you no hear Say the school no 1 order make dem run enter the Forum Men ? Nah still their Zonal go settle them
@naijaconfra Majority of una here nah still children, so bcos Maph Dey call for peace does that make them weak ? If Maph decide to Dey light ayes everyday for Umuahia dem go run am and nah small challenge for themโฆ does Men just too wise and know exactly what they are doing
@QuavoHunch25977@naijaconfra This thing way u Dey pray for, if e sup nah there u go know say nah children and illiterate full vicky..,nah massacre Maphy go run una
@xxxlDREAMZ @EmperorBack11@naijaconfra Nah there u go know say Maphy fire nah fire way water no fit quench. Nah the for Dey quench him self if him don destroy finishโฆ take am play first
@QuavoHunch25977@naijaconfra Una really plenty way be children for that una vicky, nah Maph u wan Dey brag for ? Maph no Dey cuti cuti o nah kill dem Dey kill. Just the way dem don first kill abaga for Italy and Germany maybe nah France be next
@xxxlDREAMZ @naijaconfra Maphy don first fall abaga for Munich Germany and for Italy, if una no take time dem go fall another abaga for Lyonโฆ una Dey think say Maph nah una papa mate. Does Men no Dey tolerate nonsense be u any frat
@soccerrioi @Emtee600@naijaconfra Ban and Maphite nah the first two oldest Frat for Abia state before ayes and the rest. Itโs very obvious you have never been to Abia state before