@ahdebee No light
No afcon
No grammy...
See wentin we cause ourselves..anywhere wey politician show face like this the angel wey dey help us go vex commot...๐๐
@AdesuaEtomiW Like seriously we are all trying our best for the future ..if he is doing something u complain if he is not u still complain....pls go n sleep....don't add to our vex madam
After this election make sure to check your mental health....we need it no matter who wins lets try to stay positive ooo na only dat one fit give us small joy abeg ...mental health is important.....ooo