@artxygenishim No mind the mumu jare, dem no dey think to talk at all dem go just Dey open that gutter wey dem dey call mouth wa dey pollute online anyhow
@Stilldadaboi Those ones na confirm mumu, make dem kukuma follow him go make we know us wey remain, I don’t know maybe na team or player dem dey support foolish set of pple, I saw one mumu dey talk say na Chelsea fans dey boo the snake when he was substitute in against Fulham.
@QUEENOFDBLUES1 Una go just calm down dey useless unaself anyhow, barco was booed against luton was it Chelsea fans booing him, all these girls wey just Dey watch ball cos of your bf una go just dey talk anyhow online