@itgetsbetter1st@naijaconfra The people wey Dey run una strongest hold for ibd na bird if them say one Egede 01 inside there don ripe he go fall that day that day .. u know how many dues una Dey pay lol mugu u go fall Sara
@itgetsbetter1st@naijaconfra Dey play ayes na number 3/third fray in ibd after alora. Ayes ke. E no reach anywhere.. allow ur brothers Dey deceive u online. Come ibd come dominate ur hood make we see if men bam
@mercy_hilary@naijaconfra Few weeks back Egede cc to eiye inside that same ikd. U no go so u no go know .. corner bam na ur former brother go later loose guard u give eiye if u no shun cultism.
@oluwa_Chibuks@naijaconfra But u no talk yesterday say 2 goats follow Santana go. Na now ur butchers enter street wey birds don Dey fly since ? Ok continue