Barcelona, you shook the city 🇪🇸❤️
Nothing but pure energy.
Now we head to Coachella 🌵
Different stage… same madness.
Over 40 shows worldwide… and we’re still flying 🔥5️⃣
#5IVEAliveTour
@baby_ivoryy @n6tmhs Your father is a bloody bastard and your mother gave birth to a bloody nonentity... Commot for here make ogun no kill your future husband idiot 😡😡😡😡😡😡
@Begrateful1800@vet_perry Omo u don reason that thing for long og until I realize say na him haters wey em de tell am, all those less privileged wey de call am "osapkolo" 💔😂
@Life_of_dubem@vet_perry I hear you boss
Just imagine say David no pay for dis guy song that year wey him sin "Hola at your boi" una no for hear his voice again oh
Him career for don die since like sky-B own lol 😂. sha flex your fingers if you play with your keyboard finish u rest
@GOlaboye@vet_perry Oga Yoruba words is "lesekese" wich means quickly or instantly.... Na una know how kese kese take be "move body" wettin "Gbé ara rẹ kiri" or "Gbé body" come mean, ozuoh. Talking shit as if aside from "she tell me say she tell me sey" e get another tin wey ur idolo sabi sing
@Begrateful1800@vet_perry Role model oga no be row model
Na why wettin full ur idol music na "she tell me say she tell me say" I no know wettin Jada p de tell am