@EasyplugStore@EdesonJethro@officialABAT Na now I know why u dey frustrated ππ suffer wan kill u instead make u dey grind lyk tomorrow no dey u dey blame government wey enter 3 years ago no be ur father fail u no go hold ur papa responsible omo eran
@EasyplugStore@EdesonJethro@officialABAT Una too mumu seeh u think say na everybody fail for life like your generation my papa get house so him no need am talk another thing ur father fail you self fail you still dey follow who don fail e be lyk failure na ur family portion
@overlybrokenn@Akjames10@officialABAT O ni opolo rara abirun omo this one no be yoruba matter at all I vote obi 2023 na later I realize say I fuck up do you listen to his interviews at all. e get why I call that idiot omo Yoruba
@REALMINIC@PO_GrassRootM@officialABAT Ode e no hard to know una u dey stupid just like ur oga wey no see anything achieve for the state wey him govern for 8 years person wey dey run from erosion wan rule Nigeria bird of the same feather
@dspkemo Una lack common sense and una no dey read very dull people just like their online president maybe u self don collect bread and palm oil suffer head
@dspkemo Obediot e no hard to know una na propaganda una sabi stupid people ur messiah content creator no fit run wetin this current president dey do when ur useless obi dey anambra the smallest states for Nigeria wetin him achieve
@PO_GrassRootM@officialABAT Na u and ur papa dey struggle to put food for table animal maybe if ur content creator enter him go come dey serve u food and na him job before self ode omo
@Oyezmar1@dipoaina1@officialABAT You dey stupid even ur God obi talk say e no possible to generate enough power in 4 years animal u think say Nigeria na 3 bedroom flat wey u go use 4kw generator power ode omo
@Nwavin2@SeawindM@winexviv I hope if the government made the tuition fees high like that of international standard will many Nigerian be able to afford it. I hope you know the amount of tuition fee abroad compare to Nigeria the difference is very clear and I know Nigeria is getting there.