I was just thinking:
What if on election day, they don't deliver election materials to places where they believe Peter Obi will win?
Or they deliver it late only to find out that NDC was omitted.
What is our next move to avoid checkmate?
@jpattueyi Honestly, Nigeria missed a big protest window during the passage of the new electoral laws, the other time should be now cos it's definite it will happen plus faulty machines at PUs, the amount of pressure put on them now 'may' reduce the scale of the bullshit.
Which way naija, the wahala pass tinubu second tenure, What if ? Make thunder fire some people sha, we don dey move already, #smallcircle. I don't know you yet, please don't know me Maka e don set π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
@thebardogbamola We kuku sabi blame everyone but us, churches kuku follow dey spread this brain drain wey we dey suffer, thief man go carry money come church Dem go give am front sit. We have to fight this criminal mindset pandemic that's bedeviling this nation head on
@Tutsy22 Ahbeg tweet about the Yahoo Yahoo pandemic in Nigeria. We get serious wahala wey all of us just dey dodge, the future don dey bleak already cos almost 4 in every 10 undergrad in naija same with the secondary schools dey involved. Make we no go dey pursue old man loose pikin
Till Nigerian youths start addressing this yahoo pandemic, we fit no ever reset this country ooo, una dey call politicians criminals while children wey go take over from them don dey steal already and una dey support am. Ok o
E be like English don dey comot from my mouth and I dey enjoy am. I no go dey speak another man language and e dey use am against me. Next up na to dey think in my native Igbo. Ara gbawaa some people ishi dia
If you hate #Obidients because they are fighting for a BETTER Nigeria!
E no go better for you!
E no go better for you!!
E no go better for you!!!
E no go better for you!!!
E no go better for you!!!!
E no go better for you!!!!!
E no go better for you!!!!!!
Can you share the meta data?
1. Local government that received this
2. Number of beneficiaries in that local government
3. Total bank transfer made by MoF to bank in that LGA
Regards
@iyekefejiymg If and when CBN increases MPR, naija banks increase interest rate on existing loans but when the MPR comes down, they are not legally required to drop the rate accordingly. How does this make sense please?
@ifesalakooffice No be if we see voting materials?. The normal play na delay or total absence of voting materials, faulty equipment, chaos in PUs leading to no election. So as the REC issue dey, make alternative dey on ground to transmit results real time for the PUs wey go see materials
@mundus01 BOLDLY STATING THAT 2023 ELECTION WAS RIGGED. It's definite then that AMUPITAN LED INEC WILL ONLY ANNOUNCE TINUBU.
The people MUST find an alternative to this looming madness
Shebi na who see election material go vote.!!!
Kai, the audacity tho. Smh
@theboyisgreat He wants to get into the Senate after his tenure and believes the Tinubu regime will be on seat then, he knows he won't get it if there's a change of power and is willing to sell our people. I blame him, I blame us, i blame the system we've not sacrificed enough to fix. #ijeuwa
@AnambraNewMedia Onwu n'egbu nwa nkita n'asuchi ya imi. Its a shame being an igboman during these trying times, I've seen it happen before but this ridicule of our tribe is just the most vile of all. They will be flushed eventually, they know it, we know it, make nobody put mouth when time reach