@Braceyoursef Them this black Americans na hypocrites shaaaaa We de this side de suffer , end sars went viral did you hear any of them crash out ? God punish all of una bruv
You harassed the APC chairman in the UK and claimed he was the INEC chairman.
How did the APC chairman suddenly become INEC chairman?
Are Obidients okay at all?
Lamine Yamal wey I sign to my Ajax club wey I dey use play Conference League matches, una no go believe say Al Nassr don dey bid for am.
E con reach today wey Yamal suppose play match after I don set stadium make sure say the field dey in good condition, arrange my number 10 socks and boots, my number 10 con tell me say e no fit play today because e don dey play for my team for a long time and e deserve a 50% wage increase. I later find out say e don use the wage demand take open negotiations with Al Nassr.