@Tobeyking09@prinxe_B He say spiritual intelligence is better than technology na, so wetin he Dey take preach no be technology make ham? The camera wey Dey view ham no be technology make ham? Jonzing pastor
Na dis @DJ_TUNEZ mumu pass for the whole celebs in naija, man tries to indulge himself in conversations dat doesn’t involve him all cuz he wants to throw subtle jabs at @davido