@ChuksEricE Thank God it's your mother that sold akara not you , but here you are asking us the youths to sell akara , I hope you have a good position for kids too to fry the same akara , bastards
@General_Somto Na una body go still tell una , dey there day wait , very soon dem go kp the remaining people for your villages, just dey this one way una done earn em trust , werey
@ruffydfire Dis is the reason y dey mke d villa unsafe for evry1, they fund b**ts ad ter**st so dat evry1 will leave d villa ad run 2 d city all this is govenment funded it's so annoying u will try ur best in Lag but after u are done paying rent ,u cannot archive anything 4 urself 4 d yr
@ruffydfire I day go back east this year , everytime increment, with no good water in the house , you still buy pure water to cook and take your bath πΏ