@jovasdowsky@hypetribeng Feel the music let it put you in the zone, girl nobody cannot mess up our vibe ‘I know we’re meant to be’ you have to stay mine… I can feel the wave……🐐🐐
@wizkidfc_@wizkidayo Fc, abeg tomorrow na my birthday and I Dey on God like this, but I know say we Dey support starboy for a reason, to support each other sef dey there. So I know fit hide am oo. Let’s make a brother happy.