Scolded my little bro today and he started crying.
I don mad
I hug am dey beg am back😭😭😭
I too love am
Make i get money fess.
E go sabi wetin last born mean
seeing your age group having the best time of their lives while you’re at your lowest trying to figures things out - is another type of pain no one talks about.