@mide_io E get how you go get Ronaldo, you go get the world, him fans and ishowspeed even him fans too.Wiz too , you go get small part of the world , full FC🦅and 30bg (becus of beef😂), DJ tunes, if possible ASAKE, and them go get to performance probably,but Ronald no fit come play ball

@Feeztm If I get 100m , I swear you go too dey smell for my liking, because already that wig dey show smell smell... 100m make I still follow woman like you ... I no fit marry girl wey no dey come from family wey Sabi money, all these poor background girls actually dey poor both brain.
@itzbasito Period , no be only Fela fit blow and create impact, people wey still dey alive fit run am pass am... So who him be wey Wizkid no fit pass...? Na only God you fit argue say man no fit pass am ...