@trippieeog@thekajomarin01 You sha get family land or any property to do case?? Cause na court go fit answer that your question but still dey gbadun Sebi freedom don tire you nii.
@bigswankky Even in football dem dey beg another player to come join them. All we all just do as if we talk say make Zino commot his label then. Even VDM talk say make we cancel his label na Davido ppl hate him b4. What did you expect.
@zinoleesky01 VDM don fast turn messiah same person that said your label should be cancelled either you were involve or not. Oga ooo no be only lie take say make you commot your label na all of us for this country talk am but everybody don change mouth now.
@zinoleesky01 Now VDm is your lord the same person way say make dem cancel your label and still dey do damage control. His still coming back to destroy you again. Lil sees you as brother but you sell him out,
@Adeqvra VDM just dey play pity cards. To me he never say anything reasonable. Slowly his losing credibility nobody go won near him again even Oshiman go don dey use brain reject am. Burna too go don learn new thing.
@Chybest081@Ayomiposiib@zinoleesky01 Oga try dey reason well. If I see you as my blood you suppose dey cover me up even at gun point. Na ppl like you go dey expose your gee for other ppl DM.
@zinoleesky01 For you to do this kind thing for your friend. Mohbad already talk am we no believe now you prove him right. You turn your friend against the whole world. We know both of you together na why Seyi over take you.
@Easmaeel_@mardortii@zinoleesky01@davido Oga all of you don turn mouth including the same person that want to end marlins na the same person till dey do damage control. No be all us dey tell zino to leave his label then Abi you don forget. Hmm 9ja
@zinoleesky01 Oga you Betral your friend that just it. The matter no suppose pass between you and your gee. You suppose clear am Wating dey your mind watin be your gain now.