@iamlost_x1@DurkioWiz_ You might be surprised that she won’t 😂🙄
If you take girls that you’re supposed to ask how much for a night on a date, she gor follow you go that date and pant you no go see
She go now follow you bargain for price after you don already spend 100k on date
@manofsteeze_@Donjaytrix001 No body is a 10/10 tho but that babe sharp
I like fat a$$ women mehn
Right now I would rather wait till konji k!ll me than sleeping with them b*tches without a$$ 😂
@alwaystolu@General_Somto The guy na mumu
See plenty girls wey him dey text as someone in a relationship
Even if he was single, I prefer toasting girls in person than online bullsh*t
@manofsteeze_@Donjaytrix001 You no sabi ball, she’d stress the hell out of you. To open leg sef go be wahala
She go dey do as if she’s doing you a favor as if na Wizkid be the class wey she dey fvck