Home
Language
English
Türkçe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
LOG
@log_dnh1O1
DarkNhumble 🥷🏽
Joined August 2022
98
Following
20
Followers
145
Posts
log_dnh1O1
retweeted
BIG HYCE
@thehyce
3 days ago
nobody can manipulate a guy who studies patterns instead of words.
thehyce's tweet video.
LOG
@log_dnh1O1
2 days ago
@_longlivestunna
🔥🔥🔥
LOG
@log_dnh1O1
3 days ago
@Fantombwoi
@LloidBreezy
@The__Vyrus
Leave am, make hin dey play… nah their type way dey stay for back of class and dem go still wise for life
LOG
@log_dnh1O1
3 days ago
@DurkioWiz
Women ehn, Shey nah u Wu sit down for front b4… simple thing way una go understand una no fit, nah to dey drag the matter lyk pikin 😂
LOG
@log_dnh1O1
3 days ago
@Lonerrr_99
Chai😂… The problem be say him sef know, nah how to stop am b the wahala… because e go look lyk say hin give up… me I like the way hin still Dey force am sha, consistency nah hin matter pass… hin go soon start to dey get better songs
log_dnh1O1
retweeted
Saint Stunna✝️
@_longlivestunna
3 days ago
I’m having money fever fr
_longlivestunna's tweet video.
LOG
@log_dnh1O1
3 days ago
@guzu_p
I no surprise as I no see any woman talk for this comment section… Cho Cho Cho, dem no fit talk again 😂
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@instablog9ja
Who still dey reason marriage for 2026 sef 😂
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@yabaleftonline
Oshey Angela Davis… just dey play 😂
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@BishopPOEvang
No mind them, the matter no balance at all… the family nah thief sef, dem don dey ask for 7M… for watin exactly 🤷🏽♂️
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@ChuksEricE
Abeg make nobody contribute or donate any money o… I never see this kind family for my life b4, dey b thief, dey no well
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@mekwafendi
Omo bro dey go arrest you oh… nah lost u go lost… u go to shout God abeg if dey find you 😂
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@NationalPulseNG
Shey una dey whine us ni, which treatment, 7M for watin exactly… for person way don die, abi shey una dey mad ni
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@bloody___civ
Facts… and most of them nah packaging dem dey do o, they don’t talk like that normally 😂
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@engrICO2015
@CrownprinceCom2
U are stupid with no sense… u dey even talk like say nah ChatGPT write this thing for u
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@aderichie8
@CrownprinceCom2
You are a fool…oh my God, I hate make man no dey use hin brain talk 🤦🏽♂️
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@paulapeter333
@guzu_p
You are so dumb🤦🏽♂️…Who is making excuses, do you read and understand or Shey u even go school sef
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@fkDwrldz
@instablog9ja
We hear u… bcus nah woman now make dey pity dem…Chai, life
LOG
@log_dnh1O1
4 days ago
@willismallz
Shey una dey related ni
Last Seen Users on Sotwe
Realtouchjerwin
Seen from
Indonesia
الدلوعة🍑😈
Seen from
Algeria
Nasty Fuck
Seen from
Netherlands
Namasayasatria
Seen from
Indonesia
TYLER wolf
Seen from
Spain
ชักแตก
Seen from
Algeria
mpnobiqqq
Seen from
Vietnam
工藤
Seen from
Japan
Sex
𝓜𝓪𝓻𝓲𝓪 𝓑𝓵𝓪𝓷𝓬𝓸 2101
Seen from
United States
Trends for you
1
#WWERaw
Under 10K tweets
2
Ryan Clark
Under 10K tweets
3
Trea Turner
Under 10K tweets
4
Joe Ryan
Under 10K tweets
5
CALEB DURBIN
Under 10K tweets
6
#raindelayquestions
Under 10K tweets
7
Freddy Peralta
Under 10K tweets
8
Taillon
Under 10K tweets
9
Weathers
Under 10K tweets
10
Sheehan
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
241M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119.2M followers
3
Cristiano Ronaldo
@cristiano
111.8M followers
4
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.8M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107M followers
6
Rihanna
@rihanna
98M followers
7
NASA
@nasa
92.2M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91.2M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
88.3M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
82.2M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
73.7M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
70.9M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
70.1M followers
14
YouTube
@youtube
68.7M followers
15
Bill Gates
@billgates
64.3M followers
16
Neymar Jr
@neymarjr
63.8M followers
17
The Ellen Show
@theellenshow
62.4M followers
18
CNN
@cnn
61.8M followers
19
Selena Gomez
@selenagomez
61.4M followers
20
X
@x
60.8M followers
Olivia
Online
✨
⭐
💫