@imariabe_jnr Una never ready for anything ooo , I just dey pity urhobo and itsekiri "the mighty has fallen " na small small e go clear like dvd , e go soon b like film for their eye , vibrant youth way no wise na only to drag land Dem sabi
@Hitee_ Lol dis delta state we dey ๐ sheriff lose I no fit support APC but u see delta state election worst , except say urhobo and itsekiri use delineation issue face sheriff before e go lose if d two tribes agree sheriff don go but say no sheriff must win
@Ad_astra314@Fedrickkkkkk I like as u say juju no dey work I b delta boy , full time itsekiri and urhobo boy I nor know weda u don hear of aldaja I go like make u experience that community fight or read history about aldaja and ogbe ijoh fight , if u get army frnd way don serve for there ask am