@abiola_layo@yabaleftonline Madam keep quiet
Nigeria is on a travel ban to U.S
Even if you get composure and right words reach wole Soyinka you no go see U.s visa collect.
all these ones na lie sha, you no fit confirm $400k make you no shake ππ
ordinary $150 wey elon dey paste una, una go use am make noise. you know wetin be $400k?