@_egungunn Abeg this thing dey real? As in person fit dash out 1m and him no go enter gbese(debt) Omo if I dash person 5k like this.......my account don enter insufficient straight up
Omo the day wey I go get 1m for my account like this ,no be say I collect contribution ooooo,my one 1m as account balance,Omo three days I no chop ,I just wan hear say I no be millionaire.