Nah mumu man you be bruh, we no rate una wey get low self esteem..youโre wasting funds on a natural order/occurence. E better say you jerk off than what youโre proudly saying here, ur kids wonโt be proud of you with the shit you Dey spill, the world is full bro say the person wey you wan knack no gree knack u, fashy am bro u go still get tots wey go make sense pass her own ajeh no be guide matter real ones knows what Iโm talking about. Tots full everywhere nah ur confidence go secure am for you bro if she no gree another one Dey wet for u somewhere and if u calm down u go still catch and thank urself for ignoring the one wey make u spend. Dem no leave all these girls Toto for chimpanzee or horse bro nah us wey dem build am for nah us gat Dey chop am, paying for it mean say you no Dey human specie. Nah alien you be bro u Dey pay for Toto wey dem produce from our ribs shame on you dude.
Forget ooo if you no Dey take Cana theirs a part of this world that feels free and not taking everything too far wey you as a non stoner Dey miss, see as everything make sense hope just full body ๐ฅบ cannabis is heavenly and Iโm ready to die on that hill.