@SnazzyOkpong Centuries b4 ours, there is hardly a pesin in history who claim to see Jesus, and back then ppl are more indicted to religion and spiritual than now, but now ppl can just wake up and say he had breakfast with Jesus in heaven and also stroll there. This ppl know our gen is dumb
@Engrcassidy2026@smoke_0202@yay_tunes It's always and have been men that's then prize, but ignorance and lack of selflessness and thinking they are the ALL MATTER nahin dey do women wey go dey make dem think they are the prize.
@smoke_0202@Engrcassidy2026@yay_tunes Ok, yes we can do stuff to look good and stand out, but in a 100 doings, 80 is to make ursef look better to attract suitors. Simple, men can buy cars, houses and stuff just for nothing, but at the end he will use it to bag a lady, so same as ladies too except if ignorant.
@smoke_0202@Engrcassidy2026@yay_tunes Na u dull, why woman go do bbl? If not 2 things, pressure and to attract men? Men wey dey under pressure too u will know and men wey dey do tins to attract u will know, but we never doubt the fact, u guys just hate the truth na why woman no get sense of logic be dat
@SnazzyOkpong Make pesin ask am what is Jesus skin color, hair style and why Jesus dey always encounter with am on a daily basis? Even other pastors rarely encounter, na 2-5 times but him own, na every Sunday, Jesus no get work for heaven again? Make him ask Jesus when is rapture also coming.
@ceiyon_ Anybody wey dey always see bad things from ppl joy, just like dis, just know say the pesin get evil for mind, I hope kids are safe around u. Why will bad thing always be the first thought on ur head? U be bastard ooo. For him own house? And pikin? Even if anything bad e reach u?
@IfeDada2 Just hear wetin dis mumu quote? If actually u know how stupid it sound. No offense oo, but why u go compare game Sim, to real life world? Oya cus that's even the only female u knew did something, there more out there who don't even need ppl to brag for dem, dis one sef no send u
@nsokisr Some taught me something, when u follow back and wait a day u will notice some will go back and unfollow u, better do the same too back. Make nobody kuku get.
Mutuals anyone abeg?
I go FB