@Alexsky002 No worry Alex na only mad man no go see say that guy dey try pull you down nii cos I took my time to read the chat he uploaded and saw how many times you ask to refund him
I’m still wondering why this @Tml_vibez new album ASKD hasn’t gained more recognition. The talent creativity and hard work behind it deserve to be heard by so many more people
I pray that God takes you to your highest peak opens bigger doors for U
@Motion_Boy_ Most of the time I’ll leave 2nd frame to go to 1st frame… most times when i dey for 1st frame second frame go call tire… hope that answers the question.
@HardBStrain I Dey feel say u get sense before nii…..so person wey roll 2g for wood na broke person….no be ur fault sha na different strain dey make u get dementia wey make u forget say 90 percent of your customers na 2g dem dey roll for wood
@Emmanue00352860@tolu_fagbure Bro take ur time to read he’s actually praising the work and he said he was disappointed because he expected the movie to be poor turns out it’s a good movie