@PH_first_coder He con dey tell him friend which is also my friend say he win SportyBet say nah me send him the code. Following weekend he message on WhatsApp to send him code I tell him say I no get any code
@PH_first_coder I booked shots over total, 23 selections and with 50 naira stake I wan win 3.4m. I share the code for one of my colleagues at work, before he load the code SportyBet don comot some matches so it happens that the two matches wey spoil the ticket SportyBet comot ham for him side