@instablog9ja The guy fuck up, we know, but for am to beat the guy like that no sharp. If God forbid the guy kpai for that place, forget say small pikin de involved that person wey de talk no go put mouth ooo, na who kill person commit crime, so make una know wetin Una de do
@igfish5sf @vslkemo Where dem dor reach no be where person fit reach just like that in a year bro. I de habby telegram channel, and trust me he no de post trades for una sef, na when he hit big he de post am.
Forex is a skill when mastered you gain a lot from it
@mariolexxx The time wey you use do this thing if you use am focus on your life e for dor de better pass like this. Focus on yourself and leave the public alone, those out there are non of your business.