😂 if you like don't hold a kind partner strong like let types or what do you people call it deceive your mentality na banner and mega phone you go raise take shout women wicked/men are scum
@Yemi17743928 Actually that is not what I meant to be honest, we have so many fine faces but with ugly characters and evil mindsets but it takes a whole lot to find a kind partner e dey hard to find. When you have a kind partner you will be grateful to God and your children will grow with love
Omo I need delete this app and lock in for a serious bag before December cause brooo either by fire or force I must make am big and change my lifestyle, story and financial status. See you all in December 25th next month.... LOVE YOU ALL
🫂❤️
@shigobanzin_@tobibakre@OnyinyeOdokoro Communication na one thing wey I no dey use play with woman o I dey do am steady since e scatter me and my first love since then I swear and vow to dey communicate calmly and understandably cause no be weytin you think dey your partner mind o
@Yemi17743928 Dat one sef dey, but dat one no mean say if you find a good and kind hearted partner make you fumble am because e no fine; life no be bend down settle. Shey you grab.
Jokes apart, it’s not only men who struggle with rejection; some women do too. Imagine finally gathering the courage to approach a guy you’ve had a crush on for so long, only for him to disgracefully turn you down. Bruh, I’ll cry first, then find a way to make him regret it.
😂 my late father tell me say if I done ready to marry if her family demand weytin no good and I try negotiate but them no gree make I carry their daughter go corner ask her how much she go drop if her reply na but you are the man naw just waka go house 😂😂😂
“Bride price is just 50K Naira the 3.5M you’re talking about is the marriage list”
Yes and so what? Is it not the man that will still pay the millions?
Accept the fact that your people are greedy, I don’t know if they are hungry too.
NEVER let your wife contribute with the rent.
NEVER let your wife contribute with the feeding.
She can support in any other thing.
These two things is where your respect and dignity lies as the husband. Don't lose it
@shigobanzin_@tobibakre@OnyinyeOdokoro Dat one na true dats why I don't pray for success alone my brr. 3 things I ask from God. 1 an understanding partner, 2 make me sef be better man to my partner and 3 maturity cause relationship/marriage no be play o I no dey talk these things make e sweet
@shigobanzin_@tobibakre@OnyinyeOdokoro Communication na one thing wey I no dey use play with woman o I dey do am steady since e scatter me and my first love since then I swear and vow to dey communicate calmly and understandably cause no be weytin you think dey your partner mind o