The people wey run Opay marketing no be normal o dem be mad geniuses! π I just remember like 4β5 years back when I still dey schoolβ¦ every Friday we go dey catch Opay ride for just β¦10! I go order keke, e go come wait for me, my guys and my sis for outside compound. That thing
I Dey imagine the mood wey they studio and how everyone laughed when zlatan was recording this verse for INFERNO
I NO BE VINCENT I NO FIT β¦β¦..
π π π π π π
Zlatan cooked mehnn
And To My Real 1sβ¦
You Deserve All The Bragging Rights & You Know It.
Sorry It Took This Long.
Na Me Fvck Up & Yall Didnβt Need To Show Up But You Did.
I Say Letβs Take It All The Way. E Dey Body!
πβΎοΈπΌπ«‘
Follow me on this journey as I document our clean energy projects, community impact, and the behind-the-scenes work that powers rural Nigeria. Renewable energy isnβt just technology. itβs hope, growth, and opportunity for thousands. ππ±#RenewableEnergy#SustainableNigeria#Clean