@bigrichies0@xave_xavee@Eliz_xoxo1 See this mad man wey God go soon kpai https://t.co/XdJ5u2lray,make he no chop food again because Dem kidnap people for oyo State.Nobody dey say make Dem no feel for d people wey Dem kidnap,but why u go say make Dem cancel wetin Dem don plan 4 another state cos of dat.u well so π
@Eliz_xoxo1@purnishmentmar1@Chidiugoo Leave him. Let him be a slave..... Na everyone be slave to another person.... U wey u dey work under somebody, u no be slave to that person abi. Ur sense no dey work again at all. Mumu
@Odaa_opue@xave_xavee@Eliz_xoxo1 The same way IPOB dey carry una brothers and sisters dey kpai Dem abi. Werey..... Na u be God wey go predict wetin go happen to him π
@bigrichies0@xave_xavee@Eliz_xoxo1 As him mama or brother no cum dey there now nko. Make he no celebrate his own culture again πππ. Na God go punish u
@Blessedchala@xave_xavee@Eliz_xoxo1 U are a fool for saying this rubbish. Why didn't u tell ur messiah not to do primaries, so we go know say he care... Wetin concern u with another person culture.... Na God go punish u and those wey dey like ur tweet. ENKR
@babaireayo@NewtestamentSon@DrXomor@Eliz_xoxo1 Me, I even like d way u put that NDC primaries.... I go dey wait for them to answer u. Useless set of people. NDC do primaries, we no hear anything. E reach to do ojude oba, Dem say make Dem cancel am. Cancel ko, canceling ni π
@VicUgochukwu@Elkrosmediahub Stop weeping for people, oga.Present a better candidate, and they will win, not all those opportunists following peter obi up and down π
@activistmanny@nze_Anambra@IkeGod_ When peter obi was governor of Anambra, all these things wey u mention for here, shey Dem get am for Anambra that time?
@lawmacoG@HighChiefOkoro Oga, we're not happy, we just want Nigeria to be better. Present someone better to us, not someone who's part of the same people who brought us to this level or stage.If u can't,let everyone pick their devil, and stop telling us someone is better than Tinubu, when he's not, abeg
@Brotherdemola@esther_stan She no go fit reply u again....... Mumu set of people. Trying to shift the goalpost..... Dem no Sabi do any argument. Na so so mumu mumu Dem go dey do πππ
@Thomphil95@jidebibi@BabaTunery So, because he said it, we should believe it.... Na so una dey believe anything wey Tinubu talk..... Una don kolo finish π
@Akafyrichy04@EleberiE@PeterObi Oga, keep quiet jarwe..... Are u telling me when he was governor, there was no accident, that claimed just one single soul during his tenure πππ... U people should better wise up, yeyenatu π
@Dejay57533057@halexzito1@lekside34@PeterObi Show us where the international organization gave him the award concerning health, and the evidence that the then IG rated Anambra as the best in Nigeria
I'm waiting ooooo