@Jonaheigbedion@oku_yungx People no really know, they good die…plus both being South American they go wan kpai their selves that day, Switzerland don dey okay🥲
@pbtips_ Don’t get it wrong Olise is a fantastic player too top talent, but let’s not pretend he’s better than Yamal, Yamal will have the same number of assists if he had Kane or Mbappe at the edge of balls like this bruh.
@pbtips_ Thank God it’s not coming from a Barca fan, Yamal vs Inter Milan home and away Is a clear example of what you are trying to say, jokes on them to think if Yamal had Mbappe or Kane and co in is team he won’t produce as much as olise is doing, football wey we dey use our eyes watch
@shadyounce@pbtips_ You Dey tell person wey dey use him account, data, and also him opinion to shut up because you no agree with am, nawa for una o. Online yi sha🙂